Cause after the rain must come the sun
I dey feel am e Dey give me goosebumps
One day I will wake up to blessings eh
One day I go get this money eh
Na wetin oluwa tell me eh
Shey you know say owo ni koko
When i make am dem go wan take photo with me
Same boy wey been no gree to follow
Shey you know say owo ni koko
When i make am dem go wan take photo with me
Same boy wey been no gree to follow
Wetin man go come do oh oh
We don too Dey for street
Oluwa pay in bundle oh oh
Ifu game ga adoka my slip
Oya Chukwu wepu ya na ndu'm oh oh
Cause i don't know what to do
One day I will wake up to blessings eh
One day I go gety this money eh
Na wetin oluwa tell me eh
Shey you know say owo ni koko
When i make am dem go wan take photo
Same boy wey been no gree to follow
Shey you know say owo ni koko
When i make am dem go wan take photo with me, alexo koko
Same boy wey been no gree to follow