She say make I pay for me looking fine
Omo you must show me commitment
Pull up with my kele for side
Anytime I look in your eyes
Anywhere me and you Go oh
She don use love Ginger me
She don use love Ginger me
Wetin you go do offer me ohhh
Wey dey take my pains away
In anytime and any season
Aswr to God I will never leave you
She no dey play with my feelings
Tell me wetin be your secret
You dey pause my thinking
Pull up with my kele for side
Anytime I look in your eyes
Anywhere me and you Go oh
Wetin you go do to me ohhh