LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Industry (feat. Macvella)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Share icon
Lyrics
Starkid De Boss
OG baddest
Omo Rude Things Men
You no fit to see me where I dey jonz
But you go fit see me where I dey para
If you see my panel, them organized
One man mopol
Nobody colonize
This Industry fit to make you craze
The same Industry go fit still make you to reign
If you no wise up
You no go collect
Pipe on, observe, find socket to connect
I dey try to find way to enter
E no easy to be upcoming star
If you later manage conquer
My brother make use of time
No go loose guard ooo
I dey try to find way to enter
E no easy to be upcoming star
If you later manage conquer
My brother make use of time
No go loose guard ooo
Brother tell me one reason
Why you sing one hit
You no sing another hit
To cover that your hit
Tell me one reason why them Give you chance to top
You no dey consistency to remain for top
Alaye
Some no sabi what to do
Bambiala them dey beg for hit song
Alaye
Being youngie no dey easy
You gotta prepare yourself make things go your way
Oya joro joro Jah joro
Person wey get chance biko come make i borrow
As mama train me
Me i no be olodo
Omo as you see me i sabi the coco oooo
Dog talk say people wey get yansh they no sabi sit o
They no sabi sit o
Ahaa aahhh
They no sabi sit o
They no sabi sit o
I dey try to find way to enter
E no easy to be upcoming star
If you later manage conquer
My brother make use of time
No go loose guard ooo
I dey try to find way to enter
E no easy to be upcoming star
If you later manage conquer
My brother make use of time
No go loose guard ooo
People wey no get money dey hear am
Even some people wey get the money no still enter
No be by you power or by your myth
Just pray and work hard
One day e must collide
My one advice, consistency
Believe
Just believe
Helper go come
Make you no go explain
Because you explain tire
No evidence

WRITERS

Chikaodili Uwaonu, Chukwujekwu Okafor

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual