LyricFind Logo
LyricFind Logo
Sign In
Lyric cover art

What You Want

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Share icon
Lyrics
Woah oui
None of this bad belle want me alive
Smith & Wesson under the seat of my car
My hood ain't got 911 nigga you gon die
We move, that's a wrap
Me don see my brother getting carried in the hearse
Wetin wan happen again cos me don see the worst
They gbadun my music from all the hoods to the burbs
Free me now, motuntide again
In other words I'm back again
me don turn up to lit the place up
ladies hit the stage
Dem dey ask, who be the boy
Wey dey sing, wey dey rap, wey dey make the bad bitches rotate
Cos they know I got the keys to the melody
I'm a walking symphony
Me fit make you rock, on God
And me steady bursting brain like a sniper, mo gbono, don't you know, entertainer, for my side kosina but
My music fit make your day bright
Eternal gbedu that's what I'm about
Meet Tim Grey the entertainer
Me no just come waste your time
I'm only here for a good time
Meet Tim Grey the entertainer
Yeah ah
Tell me what you want, baby eh yeah
Tell me what you need, baby eh yeah
Sowo lofe ni oh, baby eh yeah
Sorin lofe ko oh, baby eh yeah
& I fit make her my wifey cos she bad & I know she bussing
One time for the beautiful ladies,
If you know say you got it then don't you hide it
Did I tell ya I got a lotta tricks up my sleeve
Just incase you don't know
Incase you no know
Make I snapchat that yansh you just might go viral
If you dey feel my swag, baby tele mi kalo cos
My music fit make your day bright
Eternal gbedu that's what I'm about
Meet Tim Grey the entertainer
Me no just come waste your time
I'm only here for a good time
Meet Tim Grey the entertainer
Yeah ah
Tell me what you want, baby eh yeah
Tell me what you need, baby eh yeah
Sowo lofe ni oh, baby eh yeah
Sorin lofe ko oh, baby eh yeah
Woah oui

WRITERS

Timilehin Ogunniyi

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity