Many people don try many people don fail
If you sabi law of gravity se
I say many people make am
Many people succeed them no get long life
When the time comes brother
You must cry your cry (Ehhh)
Everyday I dey thank God for my life (Ehhh)
Say na your plaster make all my corner tight (Ehhh)
I dey pray to Jah make I no backslide (Ehhh)
Agege bread wey don turn to slice
Many people don try many people don fail
I thank God say I no give up
Them for dey whyne me like satan whyne Jesus
I call them say them no pick up
Where una dey see this money still them no tell us
But I trek am, and I run am one kind
This my music them must hear am worldwide
You wan stop me, be like say you wan die
You wan know wetin me &; God don come put for altar
As you dey invest, make you chop life o (chop life o)
Coz if you kpeme o, nothing wey you go carry go (carry go)
Many people don try many people don fail
If you sabi law of gravity se
I say many people make am
Many people succeed them no get long life
When the time comes brother
You must cry your cry (Ehhh)
Everyday I dey thank God for my life (Ehhh)
Say na your plaster make all my corner tight (Ehhh)
I dey pray to Jah make I no backslide (Ehhh)
Agege bread wey don turn to slice
Many people don try many people don fail
I no wan come this life in vain
I no come this life to come fail
I no wan know hunger again
When my gbedu drop, all of them dide
Awon tan nipe ko sheyshey
Won pe mi nsin won fe ba n shere
E dakun e je koro wa maye
As you dey invest, make you chop life o (chop life o)
Coz if you kpeme o, nothing wey you go carry go (carry go)
Many people don try many people don fail
If you sabi law of gravity se
I say many people make am
Many people succeed them no get long life
When the time comes brother
Everyday I dey thank God for my life
Say na your plaster make all my corner tight
I dey pray to Jah make I no backslide
Agege bread wey don turn to slice