I dey sing you dey dance you dey whine
When you cry I go wipe your eyes
Gimme your bag make I fill am with dough
I'm the only one you no need another
You know this you notice bebe
I'm right here I dey for you bae
E no get anywhere wey I wan go
If I could I would love you in my next life
I don't really care about tomorrow
As long as you dey right now I go dey fine
You gat me high when I'm low low
Shawty you can take my soul
All these things wey I dey talk right now
I dey feel am for my body and bone oh
I love the way you put it on me
That thing wey you dey do me e dey mad me
It's a vibe when I'm rocking your body
No competition for your side oh dem no reach
Make you look me wella I no be novice
Only you I want don't need nobody no oh oh oh oh oh oh oh
So baby girl I'll hold you down
You know this you notice bebe
I dey here I dey for you bae
You know this you notice bebe
I dey here I dey for you bae
E no get anywhere wey I wan go
If I could I would love you in my next life
I don't really care about tomorrow
As long as you dey right now I go dey fine
You got me high when I'm low low
Shawty you can take my soul
All these things wey I dey talk right now
I dey feel am for my body and soul oh (Oh)
I dey feel am I dey feel am I dey feel am oh way
Joeboy Pon deck (hmm hmmm hmmm)
I dey feel am I dey feel am
I dey feel am for my body and soul
I dey feel am I dey feel am
I dey feel am for my body and soul
WRITERS
Emmanuel Kelechi Nwosu, Joseph Akinfenwa-Donus, Samuel Adetiloye, Wade Oghenejabo