Zagadat (Blaq Jerzee on the beat)
Dem no dey propose for club
But your body put me on the spot
Before another person go come take your love (oh oh)
I must to shoot my shot o
Sweet me like Moscato (Moscato)
Body shape like Coca Co' (Coca Co')
E be the way you do me so
You must to follow me go, oh
Sweet me like Moscato (Moscato)
Your body shape like Coca Co' (Coca Cola)
The way you do me so, baby
I no go give up on you (oh baby o)
I no go give up on you (even if you do me ojoro)
I no go give up on you (oh na na na)
Baby I dey high for your body
E dey make I dey feel so jolly
Baby I dey high for your body
E dey make I dey feel so jolly
Oh baby tell me why me? (Zagadat)
Dem no dey propose for club
But your body put me on the spot
Before another person go come take your love (oh oh)
I must to shoot my shot o
Sweet me like Moscato (Moscato)
Body shape like Coca Co' (Coca Co')
E be the way you do me so
You must to follow me go, oh
Sweet me like Moscato (Moscato)
Your body shaped like Coca Co' (Coca Cola)
(Anything wey you do me o)
I no go give up on you, hey (even if you do me ojoro)
I no go give up on you (oh na na na)
(Body shape like Coca Co')
(E be the way you do me so)
(You must to follow me go, oh)
(Your body shaped like Coca Cola)