O ya make we jinga (Jinja)
Any kele carry something wey dey hinder oh
But your own is bigger oh
Any kele carry something wey dey hinder oh
But your own is bigger oh
Make I put am for your body, baby
Anytime wey you call baby
Go dey cuddle and wrap you like
Anytime wey you call baby
Go dey cuddle and wrap you like
Awon te mi ni ti Gaza, ehn
Mo ti fresh, I be giran, I be condemn, yeah
Anywhere wey I dey, I keep it hundred, yeah
Awon tan ba ro'bi si mi won ni bo n be, no
Jo, jo, jo, nobody badder, ma lo ko
Fish plenty for ocean, my session be like maroko
Can't you see wetin you carry baby bo se ropopo
If I dey coma and you want sugar I go rokun ni
I go kiboroki giri, I go keep your company
Eja lo wa ninu sardine, ko ye ko ma so fun mi
No you want me to give you ratata when you trouble me
Why you too dey trouble me?
You know say me I no normal nobody fit couple me
O ya make we jinga (Jinja)
Any kele carry something wey dey hinder oh
But your own is bigger oh
Any kele carry something wey dey hinder oh
But your own is bigger oh
Make I put am for your body, baby
Anytime wey you call baby
Go dey cuddle and wrap you like
Anytime wey you call baby
Go dey cuddle and wrap you like
(Yo eskeez kill the riddim and buss it)