Body vibrate when she give me touch
She say na only me fit reach her deep end
She say na only me dey make her head swell
She dey thank Jah for my existence
Ain't no other girl is allowed
She my girlfriend and my partner
Na she I go carry meet my mama
Girly don't snitch, she's a gangster
She's a type of girl wey no dey for banter
First day, she no dey to order
Ask for the bill, she bring her card out
Even the money no dey for her account
She still try, she still buga the matter
She no get big yansh, she no get big breast
She no dey even try to dey impress
Na only true love be her interest
I go take her matter serious like project
Baby, if you leave me I go cry
My next move, I cannot decide
I no dey find love, I get e pride
Tell me that you love me, do not lie
Many other girls, dem dey brag with them guys
Dem no dey show you bruises
Wey their makeup dey hide (mm, yeah)
My girl no like drama, drama whoa-oh
Fine like Madonna, 'donna whoa-oh
My friends dem dey holla, holla whoa-oh
Say this love, e dey shak am, shak am
I done find real one when dey very hard to see
Hold me, ooh baby, hold me
Baby, cool me (na you dey cool me down)
You might be the love of my life
I'll do all the things that you like
Know that's right, know that's right
Put in all white, like a bride (ooh-oh oh)
I just wanna lick you up and down
No royalty but you got the crown
Not a stylist but I get you out your gown
Lost in your love, like a maze (whoa)
You know that I only wanna taste (whoa)
Got me in shock like a tase
And we gon' shine together just like a Rollie
Might have to shoot up the spot, Montana told me
I be your Romeo, you be my Julie