Goodness and mercy follow me everyday
For this life anything wey I want
Shey na mansion o shey na Porche o
If friends dey doubt you no mind dem
If bad belle come make you bind dem
Everyday ooo showers of blessings rain on me
Shey na money wey u want oya o
Happiness knocking wole wa
Prosperity something lon gbe wa
And blessing calling o o o
Victory wey no dey finish
Loke loke we no go run down
No more tension no wahala
Pounds anti Dollar temi ni o
Ayo atalaafia ko je temi o
Maa kiwi lowo lowo bi Adenuga
If u believe o samin o ani ko samin o
Everyday ooo showers of blessings rain on me
Shey na money wey u want oya o
Time don come e o o ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wole wa
Prosperity something lon gbe wa
And blessing calling o o ayo wa ba lemi o
Atewo ko mi a ro ko mi a ro atewo ko mi a ro
Olorire oya ko ma ro emi re o eh eh
Oya dance the dance of olowo
Before u ask God go answer
Ayo sin mi dele o sin mi dele o
Shey na money wey u want o kowa o
Time don come joy don come o o ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wole wa
Prosperity something lon gbe wa
And blessing calling o o ayo wa ba lemi o
Ore ore ore ore wa ba le mi o
Make this love dey sweet me for body